Episodes

Dec 29, 2024
Dec 29, 2024
10 min
For diz waka so, u don sabi which one u be, omomo abi elder?

Dec 22, 2024
Dec 22, 2024
9 min
Comot shuku shuku from your do do.

Dec 15, 2024
Dec 15, 2024
9 min
Truth, join ur do do?

Dec 15, 2024
Dec 15, 2024
10 min
Your kunu and your do do.. join?

Dec 8, 2024
Dec 8, 2024
11 min
Na beta kunu, dey make elder.

Dec 8, 2024
Dec 8, 2024
11 min
As kunu dey grow, omomo dey less.

Dec 1, 2024
Dec 1, 2024
12 min
For beta kunu, jam yourself.

Dec 1, 2024
Dec 1, 2024
10 min
Jam yourself make you no dey zuzu-suwegbe

Nov 24, 2024
Nov 24, 2024
11 min
You don jam yourself?

Nov 17, 2024
Nov 17, 2024
9 min
Hope say you no dey fear to check oh?

Nov 17, 2024
Nov 17, 2024
10 min
You sure say you dey check your kunu as you dey grow?

Nov 10, 2024
Nov 10, 2024
9 min
As you don farabale so...
your kunu go grow.

Nov 10, 2024
Nov 10, 2024
11 min
For inside this waka so...
comot gra gra… farabale!

Nov 3, 2024
Nov 3, 2024
10 min
Comot gra gra make your kunu grow.

Nov 3, 2024
Nov 3, 2024
10 min
Think am make wuru wuru no enter your kunu.

Oct 27, 2024
Oct 27, 2024
10 min
As you don gum body the gbege, your kunu go ginger!!

Oct 27, 2024
Oct 27, 2024
11 min
Gum body your gbege, go helelp your kunu.

Oct 20, 2024
Oct 20, 2024
11 min
Follow the gbege bumper to bumper!

Oct 20, 2024
Oct 20, 2024
11 min
Beta totori go grow your kunu.

Oct 13, 2024
Oct 13, 2024
10 min
Sabi sabi, which one you sabi sef?

Oct 6, 2024
Oct 6, 2024
8 min
As you don dey turn elder, you dey do wetin you sabi?

Oct 6, 2024
Oct 6, 2024
9 min
As you dey turn elder, no dey do like omomo.

Sep 29, 2024
Sep 29, 2024
8 min
To be elder e get doings.

Sep 29, 2024
Sep 29, 2024
10 min
Sabi the one wey you suppose do as elder.

Sep 22, 2024
Sep 22, 2024
9 min
As you dey do wetin you suppose do, you go be elder.

Sep 22, 2024
Sep 22, 2024
11 min
Do wetin you suppose do e go better.

Sep 15, 2024
Sep 15, 2024
10 min
Myself myself no go allow you do wetin you suppose do.

Sep 15, 2024
Sep 15, 2024
8 min
Sabi say myself myself no be am!!

Sep 8, 2024
Sep 8, 2024
9 min
Wetin you sabi, na myself myself?

Sep 8, 2024
Sep 8, 2024
12 min
You go fit do the one wey you suppose do as you sabi am?

Sep 1, 2024
Sep 1, 2024
10 min
Say you sabi am na ogbonge!!

Sep 1, 2024
Sep 1, 2024
8 min
Your kunu go grow as you sabi the two side.

Aug 25, 2024
Aug 25, 2024
9 min
You go miss road o!!..,if you loose-guard!!

Aug 25, 2024
Aug 25, 2024
11 min
Sabi yourself make you no loose-guard!!

Aug 18, 2024
Aug 18, 2024
10 min
Say you sabi your kunu go helep you grow?

Aug 18, 2024
Aug 18, 2024
10 min
You sabi wetin dey your kunu

Aug 11, 2024
Aug 11, 2024
11 min
You gats sabi your two side.

Aug 4, 2024
Aug 4, 2024
11 min
Sabi say you get two side

Aug 2, 2024
Aug 2, 2024
13 min
Sabi which one you be, omomo abi elder?

May 19, 2024
May 19, 2024
10 min
Las las the things dem wey you supposed do, wey be your paddi, how you do am, go show for wetin e go be.

May 19, 2024
May 19, 2024
10 min
Make e for better, na our hand e dey ooooo...

May 12, 2024
May 12, 2024
12 min
No run from wetin you suppose do, DO AM!!!!!

May 12, 2024
May 12, 2024
8 min
To be Oga.... You sabi wetin e mean?

May 5, 2024
May 5, 2024
10 min
E no get as e hard reach, you gats choose.

May 5, 2024
May 5, 2024
9 min
Comot over sabi, make you fit grow.

Apr 28, 2024
Apr 28, 2024
9 min
Na who dey think well, dey do well.

Apr 28, 2024
Apr 28, 2024
9 min
Comot chuku-chuku before you choose.

Apr 21, 2024
Apr 21, 2024
6 min
To sabi truth, nor hear only one side

Apr 21, 2024
Apr 21, 2024
12 min
Before you choose side, think am Wella

Apr 14, 2024
Apr 14, 2024
9 min
Your freedom no be to dey do anyhow

