Episodes

Apr 14, 2024
Apr 14, 2024
10 min
The freedom wey you get, you Sabi use am?

Apr 7, 2024
Apr 7, 2024
10 min
No let people tell you wetin freedom suppose be.

Apr 7, 2024
Apr 7, 2024
10 min
Tink am by yourself

Mar 31, 2024
Mar 31, 2024
12 min
Orishirishi wey dey inside freedom.

Mar 24, 2024
Mar 24, 2024
9 min
As you get right, everybody get too.

Mar 24, 2024
Mar 24, 2024
9 min
No be only to dey free, orishirishi join am.

Mar 17, 2024
Mar 17, 2024
9 min
To dey free, e dey follow wetin you suppose do.

Mar 17, 2024
Mar 17, 2024
9 min
Your freedom dey your hand, how you dey use am?

Mar 10, 2024
Mar 10, 2024
9 min
Who you want follow so, choose am well.

Mar 3, 2024
Mar 3, 2024
9 min
Think am again, how you fit use am ?

Mar 3, 2024
Mar 3, 2024
13 min
You sabi the ogbonge Waka to freedom?

Feb 25, 2024
Feb 25, 2024
10 min
You don think wetin e be?

Feb 25, 2024
Feb 25, 2024
10 min
Tinz dey wey fit cause kata kata for we freedom

Feb 18, 2024
Feb 18, 2024
10 min
If wuruwuru dey inside (ptsh) no be freedom

Feb 18, 2024
Feb 18, 2024
11 min
Na only truth fit give ogbonge freedom.

Feb 11, 2024
Feb 11, 2024
12 min
Na your hand e dey o, how you use am?

Feb 11, 2024
Feb 11, 2024
9 min
As you don think am, wetin freedom mean?

Feb 4, 2024
Feb 4, 2024
10 min
To dey free, wetin e mean?

Jan 28, 2024
Jan 28, 2024
9 min
No leh para blind you, use am well.

Jan 28, 2024
Jan 28, 2024
9 min
E no get as the para want be, na your hand e dey.

Jan 21, 2024
Jan 21, 2024
9 min

Jan 21, 2024
Jan 21, 2024
10 min
Your para get power, use am well.

Jan 14, 2024
Jan 14, 2024
13 min
E dey your hand, sabi do am

Jan 14, 2024
Jan 14, 2024
11 min

Jan 7, 2024
Jan 7, 2024
10 min
Totori fit be test?

Dec 31, 2023
Dec 31, 2023
10 min
No be all gbege be bad thing, think am.

Dec 31, 2023
Dec 31, 2023
11 min
No see am as wahala, see am as wetin go help you grow

Dec 24, 2023
Dec 24, 2023
10 min
If you gree say you fit do am, you fit do am.

Dec 24, 2023
Dec 24, 2023
10 min
As you don comot fear so, do the do, you fit do am.

Dec 17, 2023
Dec 17, 2023
11 min
Fear fear no go gree you grow, check am.

Dec 17, 2023
Dec 17, 2023
10 min
No let fear stop you o, tanda gidi gba.

Dec 10, 2023
Dec 10, 2023
8 min
No wait make them tell you, do your own

Dec 10, 2023
Dec 10, 2023
8 min
For this journey so, myself myself no be am.

Dec 3, 2023
Dec 3, 2023
10 min
As e dey your hand, na so e dey our hand o, how you do am?

Dec 3, 2023
Dec 3, 2023
14 min
E dey your hand, the things them wey you suppose do, how you take do am.

Nov 26, 2023
Nov 26, 2023
11 min
To show road, to follow who dey show road, all of us must join.

Nov 26, 2023
Nov 26, 2023
9 min
wetin you dey talk, naim you dey do?

Nov 19, 2023
Nov 19, 2023
10 min
Oga, your doings na the ogbonge?

Nov 12, 2023
Nov 12, 2023
11 min
Before you do am, you don tink am?

Nov 12, 2023
Nov 12, 2023
10 min
My own, your own fit nor be the same buh levels dey o..

Nov 5, 2023
Nov 5, 2023
9 min
Wetin u suppose do, wetin u dey do, our do do get levels o

Oct 29, 2023
Oct 29, 2023
10 min
You fit no get am finish o, sabi the ogbonge

Oct 29, 2023
Oct 29, 2023
11 min
Sabi say the things wey dey your hand na ogbonge

Oct 22, 2023
Oct 22, 2023
9 min
Nor dey only do, do am like human being

Oct 22, 2023
Oct 22, 2023
10 min
No be only to sabi am o, u dey do am?

Oct 15, 2023
Oct 15, 2023
10 min
That tin wey dey ur hand, u sabi Wetin e mean?

Oct 8, 2023
Oct 8, 2023
13 min
Orishirishi wey dey for ur waka wey go helep you.

Oct 1, 2023
Oct 1, 2023
11 min
The Things Dem, Wey You Suppose Know To Do, Wey Fit Helep You Grow, Na im Be Your Padee.

Aug 20, 2023
Aug 20, 2023
14 min
Las las na OGBONGE totori be the Koko, tanda ontop am

Aug 20, 2023
Aug 20, 2023
12 min
Which Kind totori you dey find?

